Artist: Burna Boy
Lyrics of Artist: Burna Boy
  1. [Lyric] As e Be Skit (Burna Boy)

    [Skit] Me I don dey tell them I don dey tell them since Omo Life no be rice and beans Big big talk na things and things Me I no dey look up to human beings Port Harcourt no dey carry last High way dey high na him you dey see pass If your whole world dey for where rain dey fall You suppose know say rain boot no be slippers Na so e dey be for the...Learn More
    popBurna Boy
  2. [Lyric] Rizzla (Burna Boy)

    [Chorus] Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh Omo Mamarazi lomo yeah [Verse 1] Oshen bubble Oshen bubble E...Learn More
    popBurna Boy
  3. [Lyric] Dont Cross That Line (Burna Boy)

    [Intro] They call me Burna Boy Oh, oh, oh, oh See, ever since I walked in You've been talking and talking and talking Ding, ding, ding, ding, ding, ding, ding, ding Booh! Aye! [Chorus] You and I are not the same We are very, very different So don't try to act like my friend Like you knew me from back... when? Na na na na na Try not to bother 'bout...Learn More
    popBurna Boy
  4. [Lyric] Rockstar (Burna Boy)

    When I wake up in the morning, yeah, whenever you see me yawning I know that money is calling 'Cause me, I go rich before morning, yeah I never wake up early, I got a attitude like fuck you, pay me All my neighbours complain about the ladies, running around my mansion daily But I don’t care, stick my middle finger in the air 'Cause I don't care,...Learn More
    rapBurna Boy
  5. [Lyric] Single (Burna Boy)

    [Intro] Me and the, me and the girl dem sugar ah Me and the, me and the girl dem sugar ah Me and the, me and the girl dem sugar ah Me and the ah [Chorus: Burna Boy] Single yeah single girl Make I knack you jingle bell Single yeah single girl Na christmas make your just jingle bell Single yeah Single girl Make I knack you jingle bell Single yeah...Learn More
    popBurna Boy
  6. [Lyric] Bad Boy (Burna Boy)

    [Verse 1: Burna Boy] Up inna me car, on my way to Rumuigbo I know to be right, I need to psychiatric go I'm just going down to see black To chill with my man dem on the rooftop In PH city that's how we roll Yeah, for respect that G boy [Chorus: Burna Boy] Yes you're a bad boy from Port Harcourt Just a bad boy from Port...Learn More
    popBurna Boy
  7. [Lyric] Friend Like Me (Burna Boy)

    [Chorus: Burna Boy] And she saying she never had a friend like me Friend like me, no no Every minute, every hour she won't let me be No, no, no, no oh [Verse 1: Shank] My girl you are ride pony cap Oh baby so talk like abodi Me I sniff pon your neck like a donkey You know me I'm flunting I'm certain guarantee never make you cum Before your call...Learn More
    popBurna Boy
  8. [Lyric] U Madt (Burna Boy)

    [Intro] You're mad You're, you're, you're mad Me say you're mad why [Verse] Yes I know my lyrics is dribble Man, I freestyle me no have time for no pen and pattern scribble How many times I sing your girl come to the club and wiggle? And she come gimme love a little I'm man, I pretend to her a little little When I come for drive in my car, I'm...Learn More
    popBurna Boy
  9. [Lyric] Summer Time (Burna Boy)

    [Chorus] This summer time Can't pass me by But this feather let me live my life I'm really look for my, for my, for myself This summer time Can't pass me by But this feather let me live my life I'm doing it for my, for my, for myself [Verse 1] Said, I'm a trick of my shade on the summer time Shoot my tattoes on the summer time Girls with short...Learn More
    popBurna Boy
  10. [Lyric] Smoke (Burna Boy)

    Aii aii aii Kpongbelebe gbelebe gbelebe gbo aii Kpongbelebe gbelebe gbelebe gbo aii…oh aii Chorus Say how would you like to smoke some weed…gyal Say how would you like to smoke some weed…gyal Me have some marijuana inna ma house that i would like to smoke with you…gyal..oh oh oh oh How would you like to smoke some weed Say how would you like to...Learn More
    popBurna Boy
  11. [Lyric] Oluwa Burna (Burna Boy)

    [Intro] She be yi mon lo be o Emi o lo be o She be yi mon lo be o Emi o lo be o [Verse 1] Make i introduce To the people wey wan make i lose Cause oluwa burna too dey talk e truth And e don reach stage wey some people want to prosecute Wan press me make i turn mute Wetin you go do Make i ask you if to say na you If you try to put your leg inside...Learn More
    popBurna Boy
  12. [Lyric] Mine Tonight (Burna Boy)

    [Intro: Burna Boy] Lord of mercy Lord have his mercy [Verse 1: Burna Boy] This time around ya go love my body Ohhhhhh yeah Deserve this ong better hold some body Make love on the dance floor Me say girl what you ah bring for me She say boy what you wan sing for me Me say fi sure if it makes you feel alright [Chorus: Burna Boy] Baby i can't...Learn More
    popBurna Boy