Artist: JOSH LIBERTY
Lyrics of Artist: JOSH LIBERTY
  1. [Lyric] DISI LOVE (JOSH LIBERTY)

    (CHORUS) DISI LOVE WEY MAKE ME GO GAJO DISI LOVE WEY MAKE ME GO GAJO OLUWA MI TILL THE END I KNOW OLUWA MI OLUWA UGO (X2) (VERSE1) NA YOUR MATTER OOH NA YOUR MATTER WEY CARRY ME GO ME NU KNOW WHERE ME ELSE ME FOR GO ME NU KNOW WETIN ELSE ME FOR DO HIII YA HI IIII THIS YOUR LOVE WEY DEY COOLY MY TEMPER ME NU SENDY NOBODY NO OTHER ME NU SENDY NOBODY...Learn More
    popJOSH LIBERTY