Artist: Nahtay
Lyrics of Artist: Nahtay
  1. [Lyric] Wow Me (Nahtay)

    She get fire so she say she wan Wow me Wow Me I get raba so I beg you don't loud it Make I put my money on you, so I beg you come Wow Me Wow me She get fire so she say she wan Wow me I get raba but I beg you don't loud it Make I put my money on you, so I beg you come Wow Me Since when dem born me in my life, I never see this kind tin Many girls...Learn More
    popNahtay
  2. [Lyric] Roll (Nahtay)

    I say I put my life to this cause I really really want some Peace I no fit dey jump up and down then I hear in the end I come miss I say I put my life to this cause I really really want some Peace I no fit dey jump up and down then I hear in the end I come miss But I just wanna know, where I go would you go? Pull up in a benz and move, that's just...Learn More
    popNahtay
  3. [Lyric] Suh Nice (Nahtay)

    Never see girl so spectacular The way she burst and spark my medulla Never seen a girl so spectacular The way she burst and spark my medulla Never seen a girl so spectacular The way she burst and spark my medulla Suh nice See the way you talk to me girl you must be polite Suh nice Only one girl wey go make me feel alright Girl it is too hard to...Learn More
    popNahtay
  4. [Lyric] Ohema Yonkur (Nahtay)

    DJ Nahtay Ohema ya mi yonkur Lemme know when you wan come Ohema ya mi yonkur Tell me something wey I don't know Ohema wey dey gimme much love (oh yaa) She gimme love wey I been no know(oh yaa) She gimme love inside my condo (condo) Now tell me something wey I no know (oh yaa) I like your body to the bone But make you gimme love wey nobody know Na...Learn More
    popNahtay
  5. [Lyric] In2mate (Nahtay)

    Baby, Oh Lord The way you gimme your back, you make me too strong, make a man full floor And you know when you down, then I ain't too far, I am the man to call They say you top of the rank, the rank is too long, and I ain’t too far The way you gimme your back, you make me too strong Hook: Tell me baby girl, how you like it to be (Not funny,...Learn More
    popNahtay
  6. [Lyric] D.N.K (Nahtay)

    When I been dey grind for it dem no know Dem no know I stay up till 2:30, dem no know Now them must know So I put my music on now , just to cool my stress, cool my stress Say I need a woman right here wey go cool my stress Cool my stress Then I say, farabale omoge leave talk I know say many people go dey cheap talk I know say many people go dey...Learn More
    popNahtay
  7. [Lyric] Kontest (Nahtay)

    Chacharakacha Chacharakacha Chacharakacha Call me make I tingo you Come make chewing gum you Call me make I tingo you Come make chewing gum you Make I run this thing first Pikin sef don begin open chest Pikin sef wan dey form the biggest But these men wan first me come first I no fit carry last, e no go work Person wey no get work e don dey...Learn More
    popNahtay