Song: Bullion Van
Artist:  Skatty
Year: 2021
Viewed: 29 - Published at: 3 years ago

Carry the bullion
Carry the bullion
Carry the bullion

I want the money o
Show me the money o
Give me the money o
Carry the bullion van come my way o

I want the money ehn ehn
Give me the money ehn ehn
Gimme the money o
Carry the bullion van come way o

I fit get the vibe wey u want
So you give me d money wey I need
Coz everybody need money to live
If u no get money na disease
Oluwa make you bless my hustle
Coz on the race I Dey match my turtle
Make dem people Dey jam my Gbedu
And all the matter come Dey settle o
Ara mi ama miara
This life wey I Dey I go live am o
Private jet with my baby o
From Lagos to Ontario
I want the money o
Show me the money o
Give me the money o
Carry the bullion van come my way o
I want the money ehn ehn
Show the money ehn ehn
Give me the money o
Carry the bullion van come way o
I want the money ahn ahn
Show me the money ahn ahn
Give me the money o
Carry the bullion van come my way o
I want the money ehn ehn
Give me the money ehn ehn
Give me the money o
Carry the bullion van come way o

Ko wole ko wole
I never see the alert
Anyway o anyway o
Nah bullion van me I want
When the money enter
Mo ma jaiye mii jeje ooo
Call on my niggas selense o
Make dem come chop my Pepe o
I want the money o
Kin le je rice pelu turkey
Skatty when I’m horny o
I fitto carry any girl wey I want o
Walai 6 and 9 in the night
Shaddai Ibadi e lo so mi di womanizer
Show me the money
Give me the money
Show me the money
Carry the bullion van come my way o
Show me the money
Give me the money
Show me the money
Carry the bullion van come my way o

I want the money o
Show me the money o
Give me the money o
Carry the bullion van come my way o
I want the money ehn ehn
Show the money ehn ehn
Give me the money o
Carry the bullion van come way o

( Skatty )
www.ChordsAZ.com

TAGS :