Song: Calm Down Remix
Year: 2021
Viewed: 44 - Published at: 7 years ago

[Intro: Chattboi & 𝘖𝘉𝘐 𝘟𝘵𝘳𝘢]
Chattboi baby (𝘮𝘮𝘮𝘮 𝘖𝘉𝘐 𝘟𝘵𝘳𝘢)
Ski bi di dan dan skibo (𝘺𝘦𝘢)

[Verse 1: Chattboi & 𝘖𝘉𝘐 𝘟𝘵𝘳𝘢]
Why I go finish school
Still dey stand for que? (𝘈𝘪𝘪, 𝘰𝘩 𝘸𝘩𝘺, 𝘸𝘩𝘺, 𝘸𝘩𝘺, 𝘸𝘩𝘺, 𝘸𝘩𝘺)
Person go cheat me
I go still dey tell am thank you (𝘶𝘶𝘶𝘩 𝘶𝘶𝘶𝘩 𝘺𝘦𝘢)
No matter the cost (𝘤𝘰𝘴𝘵)
No matter the case (𝘤𝘢𝘴𝘦)
I must to carry my cross (𝘐 𝘮𝘶𝘴𝘵 𝘤𝘢𝘳𝘳𝘺 𝘮𝘺 𝘤𝘳𝘰𝘴𝘴)
I must to run my race (𝘩𝘦𝘦𝘺)
Dem no fit push me comot noh noh (𝘕𝘰𝘰)
I no Dey their dormot yea yeah
This life u know (𝘶 𝘬𝘯𝘰𝘸)
Nobody follow u come
U know noh (𝘸𝘰𝘰𝘰𝘢𝘩)
I Dey give dem the vibes (𝘷𝘪𝘣𝘦)
See I Dey make dem Dey smile
When I drop my song
I Dey make dem Dey dance yea yea
I Dey give dem thе joy nor
Too many vibes I give Dem for street jor nor
I makе dem Dey happy
See I Dey make dem Dey jolly nor nor (nor nor)
𝘜𝘩𝘩 𝘺𝘦𝘢, 𝘶𝘩𝘩 𝘺𝘦𝘢
𝘜𝘩𝘩 𝘺𝘦𝘢, 𝘶𝘩𝘩 𝘺𝘦𝘢
[Chorus: Chattboi & 𝘖𝘉𝘐 𝘟𝘵𝘳𝘢]
I never wan tell you
Make u calm down for me (𝘤𝘢𝘭𝘮 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u slow down for me (𝘴𝘭𝘰𝘸 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u calm down for me (𝘤𝘢𝘭𝘮 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u slow down for me (𝘴𝘭𝘰𝘸 𝘥𝘰𝘸𝘯)

[Verse 2: OBI Xtra]
Mmm OBI Xtra
People bad for this world o
I say people bad for this world
See Dem go love you when you dey down (dem go love u when you dey down)
And They go hate you when u Dey up
How U Dey call me your brother?
But u no fit buy my song eyy
U no wan give me support eyy
U no wan see me on top
But I Dey give Dem the vibes o
I Dey make Dem Dey dance
Obi Xtra Dey give you advice o
If you like u take my advice
Fake love just Dey increase (fake love)
E be like say real love no Dey exist
So if you see me for street
Make u no come greet (ey)
Cus my heart don turn concrete (yo wah)
My heart don turn concrete
[Chorus: Chattboi & 𝘖𝘉𝘐 𝘟𝘵𝘳𝘢]
I never wan tell you
Make u calm down for me (𝘤𝘢𝘭𝘮 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u slow down for me (𝘴𝘭𝘰𝘸 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u calm down for me (𝘤𝘢𝘭𝘮 𝘥𝘰𝘸𝘯)
I never wan tell you
Make u slow down for me (𝘴𝘭𝘰𝘸 𝘥𝘰𝘸𝘯)

( Chattboi & OBI Xtra )
www.ChordsAZ.com

TAGS :