Song: Cool Lady
Artist:  Costkid
Year: 2021
Viewed: 47 - Published at: a year ago

There wanna call me
There wanna call[×5]

You're my cool lady
Chady wanna give me fake thing
Philosophy
All this people wanna call me [×3]

Baby wanna drink all the Hennessey [E oun]
Baby wanna go to the SOE [E oun]
Me I fit leave if they call police
Cause I don't wanna go to the custody[×2]

You're my cool lady
Chady wanna give me fake thing
Philosophy
All this people wanna call me[×3]

As I dey hustle day by day
I dey work and wok and pray
Niggas wan dey follow me
I tell them not to not today
Say this people come again
I no dey follow enemies
I just dey pray to God
Say I no wan to to fall again[Ah]
I no wan to fall again
All my gees dem dey call me call me call me
Pullar stane, pullar stane, pillar stand
Make I shook you like say I be nail army[E oun]
Say this people dem run like me I never see[E oun]
Open up your oh make I give u one life thing[E oun]
Oya abeg show me, show me ur best style[E oun]

You're my cool lady
Chady wanna give me fake thing
Philosophy
All this people wanna call me [×3]

They wanna call me
They wanna call[×3]

( Costkid )
www.ChordsAZ.com

TAGS :