Song: CREDO
Artist:  Towbie
Year: 2022
Viewed: 3 - Published at: a year ago

Steady balling
Dem be talking
When they be sleeping
Yeah, I've been writing songs

Nobody see through the struggle
Now i be winning
Everybody wan talk

Nothing move me anymore
(nothing moves me anymore)
Nothing wey new under the sun

I be the fire be the fire (fire)
Nobody fit to quench the fire (fire)
I be the fire be the fire (f-ire-ire)
Nobody fit to quench thе fire (fire)

Oh no

They try to kill-iе my vibe
(they try to kill-ie my vibe)
Dem no dey follow me smile
(Dem no dey follow me smile)
They try to kill-ie my vibe yeah
Dem no dey follow me smile oh
But nothing move me anymore
(nothing move me anymore)
Nothing wey new under the sun

I put some gbedu on top
(I put some gbedu on top eh eh)
I bring the juice and the sauce

They kill-ie my spirit
Dull-ie my soul
Dem wan take my life
They wan rip my soul

These people bad
Dem wan stop my flows oh no
(wan block my flows)

You're a badman, a bitterman
You no want make person lifey better er er
You're a badman, a bitterman
You no want make person lifey better er er

But nothing move me anymore
(anymore)
Nothing wey new under the sun
Nothing move me anymore
(nothing move me anymore)
Nothing wey new under the sun

I be the fire be the fire
Nobody fit to quench the fire (fire)
I be the fire be the fire (fire)
Nobody fit to quench the fire

I put some gbedu on top
I bring the juice and the sauce
I put some gbedu on top
I bring the juice and the sauce

( Towbie )
www.ChordsAZ.com

TAGS :