Song: Defense
Artist:  OLATBOUI
Year: 2021
Viewed: 7 - Published at: 9 years ago

INTRO
OLATBOUI Dey here
Hmmm…
Heyyii

You make Olatboui to repent oh
I repent o, I repent o
You don break down my defense oh
My defense O
DAHUN

VERSE 1
You Don scatter my heart
You dey give me chest burn

Fucking with my head
Say Na headshot

I’m so drunk in love
I need to detoxxx
I see it with my eyes
Say Wetin I feel for u Na true love

You scatter my formation
And I no fit do sub

And For my eyes girl, you no fit do wrong

CHORUS
So see what you done to me, I hope you like am Like am
Na Wetin you do to me, I Dey try find out Find out
The love wey you give to me, I no fit fight am Fight am
The love wey you show to me, I no fit hide am hide am
She tell me say she Dey like am
Wetin I Dey do to her, she no fit find out
The love wey I Dey give am, she no fit fight am
The love wey I Dey show her, she no fit hide am

BRIDGE
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o I repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o

Girl you make a bad man to repent oh
I repent o I repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
VERSE 2
Girl your body hottie like stove
Chocolate girl sweet like parago
I dunno how you do it
But keep on doing
That thing you dey do to me
Ahhh
She Dey ride me like Danfo oh
As I Dey chop her thing like a mango o
I dunno how I’m feeling
But I love how I’m feeling
Anytime I Dey with yaaa

CHORUS
So see what you done to me, I hope you like am (Like am)
Na Wetin you do to me, I Dey try find out (Find out)
The love wey you give to me, I no fit fight am (Fight am)
The love wey you show to me, I no fit hide am hide am
She tell me say she Dey like am
Wetin I Dey do to her, she no fit find out
The love wey I Dey give am, she no fit fight am
The love wey I Dey show her, she no fit hide am

BRIDGE
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o I repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o I repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o

OUTRO
As she Dey baptize me with lo lo love
Go make badman repent o

As Shower me with lo lo love
Go breakdown my defense o

As She Dey baptize me with lo lo love
Go make Olatboui repent o
As Shower me with lo lo love lo lo love o
Some lo lo love

( OLATBOUI )
www.ChordsAZ.com

TAGS :