Song: Facts
Year: 2021
Viewed: 44 - Published at: 3 years ago

[Intro]
Nellis Anthony
The melody go kill ya

[Verse 1]
I say life e no easy o
We dey suffer from morning to the evening o
Some people get the money o but dem never go help dema brothers oh
Wey you dey waka for road nobody knows your problem o
When small blessing don come dem wan find your trouble oh

[Hook]
As you dey pray for your success somebody dey pray for your failure
As you dey work hard for the paper olé too dey plan steal that papеr
When you do good to someone dеm never dey say thank you brother
I no dey bab sometimes but we all need somebody o

[Bridge]
Omó na which kind life be this o ayé eh
Which kind life be this o yh
Na only God go fit o ayé ayé
Fit to change our story o yh
[Chorus]
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)

[Verse 2]
I wan get rich I wan turn big
I wanna be the solution to many things
Many are the folks wey dey look to me
You may not know but the truth I dey speak
I wanna get money I wanna get lands
I wanna get a home for the homeless ones
I wanna bring life to the dying hearts
Oh Baba mi o eh
Gbo témi Oluwa chai
Make I get money o money o bless somebody o
Gbo témi Oluwa make I get money o money o
Bless somebody o

[Bridge]
Omó na which kind life be this o ayé eh
Which kind life be this o yh
Na only God go fit o ayé ayé
Fit to change our story o yh
[Chorus]
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)
Ebeyeyie menua (Nõ edzi ko)

[Verse 2]
I wan get rich I wan turn big
I wanna be the solution to many things
Many are the folks wey dey look to me
You may not know but the truth I dey speak
I wanna get money I wanna get lands
I wanna get a home for the homeless ones
I wanna bring life to the dying hearts
Oh Baba mi o eh
Gbo témi Oluwa chai
Make I get money o money o bless somebody o
Gbo témi Oluwa make I get money o money o
Bless somebody o

( Nellis Anthony )
www.ChordsAZ.com

TAGS :