Song: Jah guide Freestyle
Artist:  Faveedee
Year: 2022
Viewed: 24 - Published at: 7 years ago

Pridandandidandi

Ina dey wonder wonder
How the boy be making it
Ina finesse finesse
No be my power
Na super power
(Super Power)
Na Baba Power
(Baba power)
Ina dey finesse finesse
Me I dey work I dey build confidence
Now una won dey won dey
Pretend pretend
(Pretend pretend)
Dem dey wonder wonder
(Wonder Wondеr)

Jah save me!
(Jah save mе)
Save save me!
(Jah save me)
Jah guide me!
(Jah guide me)
Jah protect me
Jah save me!
(Save me save me)
Jah guide me!
Guide me
Jah protect' me
Save save me
No!
Nobody nobody nobody
But you!
(Dem no finna know)
Nobody nobody nobody
E be you uh uh
(Dem no finna know)
Nobody nobody nobody
Just you!
(Nobody afiknow)
Nobody nobody nobody
E be true
E be true uh uh

Ina dey wonder wonder
How the boy be making it
Ina finesse finesse
No be my power
Na super power
Na Baba Power
(Baba Power)
Ina dey finesse finesse
Me I dey work I dey build confidence
Now una won dey won dey
Pretend pretend
Dem dey wonder wonder
(Wonder wonder)
Jah save me!
(Jah save me)
Save save me
(Jah save me)
Jah guide me!
(Jah guide me)
Jah protect me
Jah save me!
Save me save me
Jah guide me
(Guide me)
Jah' protxx eh eh
Ahnnnn'

No!
Nobody nobody
But you!

( Faveedee )
www.ChordsAZ.com

TAGS :