Song: Manya
Year: 2021
Viewed: 42 - Published at: 2 years ago

Maramisi
Maramisi
This your love just dey make me kpalanga the thing you do me no funny o
Manya manya baby come manya o
This your love just dey make me kpalanga the thing you do me no funny
This your waist fit kill a man oh
This style I no understand kind of girl wey I don dey find she gimme love she dey blow my mind o
She gimme love she dey blow my mind o
You dey for me all night long
I dey for you all night long
I want only you, my love
I want to show you, my love
Palanga baby palanga
Wetin you do me palanga beautiful baby
Mara mma, i want to give you mara mma
Finally I've got you right here alone with me
Baby, don't call daddy I just want to keep you company
Harmony you're thе keys to melody
Sun momi my money's also your monеy (my honey)
This your waist fit kill a man oh
This style i no understand
Kind of girl wey i don dey find
She gimme me love she dey blow my mind o
She gimme me love she dey blow my mind o

( Handel & Khoblac )
www.ChordsAZ.com

TAGS :