Song: My Chune
Year: 2022
Viewed: 14 - Published at: 9 years ago

I get lamba
I get lamba
Dream
I no get comma
For my lamba
When I sing dem dey dance to my tungba
Don't sit around waka
Tell me what you need I’ll give ya
Baby don't lie to me(don't lie to me)
When I ask if you got a man
Baby don’t form for me(don't form for me)
Cause tomorrow I'll be a star
Dance your dance
And let me play my music
I can play all night
Just dance your dance
Your body go soji
Cause if you no get anybody
You got my tune
And let me play my music
Just dance your dance
Just dance your dance
Your body go soji
When you start to play my music
You playing my tune
My tune my tune(my tune)
My tune my tune my tunе my tune(my tune)
My tune my tunе(my tune)
My tune my tune my tune my tune(my tune)
Your body go soji
Cause if you no get anybody you got my tune
You got my tune(you got my tune)
I just wan dey my dey make I roll my jay and dey my dey
On God
I no wan make man hate but I got no choice but to face their hate(on God)
Me I gats face my fate(Aje)
So many things I dey face(Aje)
No be by age me and you no be mate(on God)
Wetin we face others no go fit relate(on God)
But we dey the game we no run we no run from them
I no get comma
For my lamba
When I sing dem dey dance to my tungba
Don't sit around Waka
Tell me what you need I'll give ya
Baby don't lie to me(don't lie to me)
When I ask if you got a man
Baby don't form for me(don’t form for me)
Cause tomorrow I’ll be star
Dance your dance
And let me play my music
I can play all night
Just dance your dance
Your body go soji
Cause if you no get anybody
You got my tune
And let me play my music
Just dance your dance
Just dance your dance
Your body go soji
When you start to play my music
You playing my tune

( Czah The Dream )
www.ChordsAZ.com

TAGS :