Song: No Time
Artist:  Supa Blaze
Year: 2019
Viewed: 35 - Published at: 9 years ago

Verse - Supa Blaze

I’m all about d money
And I really wanna get it
Walai dandan ni;
Plenty money, fast cars
Fine girls, fine wine
Everyday celebration lodomi; Everything pelu jara
Mon para, O gara
Everyday we dey ball;
When we ball;
Everything na designer
As we roll out nobody gat d swagger like us;..
Constantly killin dem haters, tell dem badbelle ekoshi; Came from d bottom
We made it;
Feels so good I need to say it again;
We made it, we made it
From rags 2 d riches;
I’m counting my blessings I’m on;
I am dat nigga toh Joba lola tawon aronipin ti lo pe leru lana..
Came from d pain to d gain;
Now I be getting d pay
I be riding in my lane;
Oluwa butter my bread
Sugar my tea otun wa gbemileke;
Tryin to stop me iro ni;
Emi ready lati jeju anybody; tell my mama not to worry
Ur boi paper chasing
U know dat I do dis for u;
This for d hood and d streets and my people;
Won lami, won lami bi obe didun;
See as dem put up dem hands in d air, dem turn up everytime dey hear d single;
I am d baddest, don’t let dem deceive u;
Money, money, money dats what I’m into;
E bad as e bad, I be gettin dat cash
To ba je dollar ni ma lo se lowo Aminu..

Chorus - Razaan


I’m busy gettin money
I no get time for rubbish;
All my goons dey para;
Every other man eye dey shine for raba;
I’m busy getting money
More money, money, money, more money, money, money money;
Aangboriwole; aan shanawole;
Aan gbomolole, a an kowodele, a an pawowole, a an shanawole, a an gbomolele, aan shanawole, aan kowolole, aan gbowodele..
I’m busy gettin money
I no get time for rubbish;
All my goons dey para;
Every other man eye dey shine for raba;


Verse - Supa Blaze


See my eyes just dey shine
E just dey shuk oo;
For d raba for d paper
No be book oo;
Eni pass lomowe
Guy anyway na way
See d road to d top is where I took oo..
Anything to n Jawo
See I’m on it
Dollars, pounds and d sterlings;
Make it pile to d ceiling
Make it fall on d shawties; when I ball, I be winning
Mo kan flex mo kan chillin
Like a boss, I be sitting on top high..
Make una warn all these small boys
Wey dey form class pe emi ni principal;
Omoge dis ur bizzy body
Go cause trouble Aunty silifa; d way u breaking it down make everybody dey trowey; gbogbo wa lo ti bajo
Ta loma tele lole;
Eyin temi ni ijebu
Mo kii yin eweso;
Akt money
Loni kin ma gara kin na po; cause d money too much
We only weigh it now;
Everyday shut it down;
Mo gbona gann like say
I chill with devil for underground;
Too high I can touch d clouds; walai everyday
Keep it 50+50;
Tryin to hold me down
I swear dem no fitii;
Awon Goliath emi ni davidi
Fo won lenu till dem run out of teethii..
Rep d E.D.O
I do dis for Gidi;
Naija boiz oya put on for ur city;
Haters catching feelings
While I be cashing out
Omg what a pity..

Chorus - Razaan


I’m busy gettin money
I no get time for rubbish;
All my goons dey para;
Every other man eye dey shine for raba;
I’m busy getting money
More money, money, money, more money, money, money money;
Aangboriwole; aan shanawole;
Aan gbomolole, a an kowodele, a an pawowole, a an shanawole, a an gbomolele, aan shanawole, aan kowolole, aan gbowodele..
I’m busy gettin money
I no get time for rubbish;
All my goons dey para;
Every other man eye dey shine for raba;


Outro - Supa Blaze

I’m on d street for a reason, ballin season after season; ogbeni teti ko gbomi I say make u listen
Get money everyday make it ur mission..

( Supa Blaze )
www.ChordsAZ.com

TAGS :