Song: Only you
Artist:  Harremgee
Year: 2021
Viewed: 10 - Published at: 2 years ago

Intro
Ohhh
Yea yea yea
E yea e
harremgeezy lele yo
Mmm mm mm hmmm
Oh Victim Cactus oh oh oh
Mmm mm mm hmmm
Yea Yea
Davictim!

Verse 1
Eyes have seen, ears don hear
Evil wey i overcome my mouth nuh fi tell
Some days rain go pour
Sometimes e no go gel
Daddy tell me you go make am
The vision so clear
From the north to the south
Only you i dey see oh oh
Them trynna pull me down
But only you came through ooh ohh
Badman ah pree me
Dem for don kill me
Dem no wan see me grow, but
Oluwa lo seyi
Chorus:
You you oouu
Na only you I dey see oh oh
You oouu oouuu
Na only you came through oh oh x2


Verse 2 (Davictim_cactus)
Oh na dem dey call me davictim gaan ni

If no be God
Won fe jeki n deni igbagbe
Won fe end rule mi bi ti Mugabe
I gat my eyes on the price
God dey my back i go rise
I dey this tunnel for so long, Las Las i don see the light oh
T'ori ba pe n le o sure ju dandan a d'ire
Wetin i gain if i no buy Benz 'Victor AD re
Left my hood with nothing
I gats take bread back
Tell my niggz for the hood i dey their back no be lie

Chorus:
You you oouu
Na only you I dey see oh oh
You oouu oouuu
Na only you came through oh oh x2
Verse 3
Omo Iya Bola
L'ebutte metta Daramola
Bad man dem be hatting but one day we go popular
Surulere to Ipaja, we hustle for the raba
Oluwa lift the boy make i high i smoke ganja
Mi Reyban for mi face
Mi nuh see no enemy
Mi just want celebrate, pass me the Hennessy!

Badman ah pree me
Dem for don kill me
Dem no wan see me grow, but
Oluwa lo seyi

Chorus:
You you oouu
Na only you I dey see oh oh
You oouu oouuu
Na only you came through oh oh x2

Outro
Ye ye ye
The African boy yea suh
HARREMGEEZY leleyi oh
E yea e yea eh eh
You oouu
Na you, Oluwa you i dey se oh oh
You oouu ouu
Eh shout out to everybody supporting, i see you too.

( Harremgee )
www.ChordsAZ.com

TAGS :