Song: Pause Think Am
Year: 2019
Viewed: 4 - Published at: 5 years ago

Verse:
Oya pause
Gimme card
I get p.o.s
Gimme pin
I go rob come back
Gimme two days
No security
See what we facing

Oya pause
Gimme card
I get p.o.s
Gimme pin
I go rob come back
Gimme two days
No security
See what we facing

Uniuyo don cast how e take cast
Uniuyo don cast how e take cast
Ask VC na him Sabi pass
Ask VC na him Sabi pass
Chorus:
Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh

Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh


Verse:
E dey pain Me ooo
How we government so bad
No protection for we student in the campus
Cult activities in high rate dem be robbing and killing students in broad day light
When is time for the election dem go Yan us heaven and Earth for we vote eeehh
Many students life are wasted upon the suffer still their Dreams are cut short

Oya pause, my guy thinks am
All this things dey Happen for we campus
Nobody talking students are dying
What an Injustice we need to stand up now
Sister Wait, reason am
Shey na the book we come here to study
Now we are scared to go for night class now
Lecturer making money From we sorting
Chorus:
Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh

Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh

Even the people wey dey for power and authority, Chai
Shebi una dey see Sha
Maybe very soon we go dey use bluetooth,WiFi and Social media dey attend class
Shebi them don kill people finish for the farm carry their cow dey enter school ahbi
Them they think say our University na cattle ranch, the sh is damn crazy ahbi...

Verse:
Oya stop, think am
For real my guy think am
I don tire to stay calm
Cuz our leaders no give a damn
Take a pause, reason this thing
No runaway, listen this thing
Our government no send our way
All dem pikin school for abroad
Oh no no no, no no no
Wetin we go do to save our country
Chorus:
Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh

Bad government, poison
Bad leadership, poison
Like demons dem want to thief our joy and dem giving us the madness oh

( C-Hott Blanqetz, Majorboi, Er )
www.ChordsAZ.com

TAGS :