Song: Peace of Mind
Artist:  LOYZ
Year: 2021
Viewed: 31 - Published at: 2 years ago

[Intro]
Danny Blaze

[Verse 1]
I’m still thankful for the things I see 
My Papa e dey pray for me
Even my fans them dey pray for me
Thankful for the people wey believe me
Very soon you go see me for your TV
I can’t not lie you go happy when you see me
Omo ologo wey I be. 
You no fitty comot e me

[Hook]
Me I one pop 
Me I one jaye o 
Me I want plenty money ooo
It’s not funny oo
E no easy to live and happy o
Only one life wey we get
Make we chop life till we sweat o
Oh yeah yeah
Life na YOLO make we chop am yeah
[Chorus]
I need a peace of mind 
Peace of mind oh
I want to free my mind o
From the tears and sorrow
I need a peace of mind 
Peace of mind o
Nobody understand o 
How the thing dey do me o

[Verse 2]
I’m so grateful to the almighty
Giving me life, securing my peace 
Give me joy and give me more things 
Give me food and give me clothings 
Back then, me I been they share one Tees
Day go break no food for choppings 
We go waka we go search, but today we they flex 
Ahhhhh

[Hook 2]
African man we they move fast 
Them go try stop but they just can’t 
With my coconut head like 2pac
We no they word we are too smart 
If you follow me no dey lose guard 
Oh yeah yeah life na yolo make we chop am yeah 
[Chorus]
I need a peace of mind 
Peace of mind Oh
I want to free my mind o
From the tears and sorrow
I need a peace of mind 
Peace of mind o
Nobody understand o 
How the thing dey do me o (do me o)

[Outro]
I need a peace of mind 
Peace of mind Oh
I want to free my mind o
From the tears and sorrow
I need a peace of mind 
Peace of mind o
Nobody understand o 
How the thing dey do me o (do me o)

Danny Blaze the baddest

( LOYZ )
www.ChordsAZ.com

TAGS :