Song: Purpose
Artist:  CRUCIFIX
Year: 2021
Viewed: 32 - Published at: 8 years ago

Verse 1

We only have one God oh
Nobody fit run your race
Nobody fit to find your way
Anything wey you see
Make you do my brother
Ye ye


Chorus

Wetin be your purpose (4x)
Some people dem purpose na to dey do Kpo Kpo
Some people dem purpose na to dey sell igbo gbo
Some people dem purpose na to dey do Ashawo
Oh no no no
Oh no no no
Me and dem Na Na

Verse 2
If you do bad dem go talk
If you do good dem go talk
Anything wey you do dem go talk
My brother
Find your way
For this life na only follow come
Nobody go fit send you
Make you find your way my brother


Chorus

Wetin be your purpose (4x)
Some people dem purpose na to dey do Kpo Kpo
Some people dem purpose na to dey sell igbo gbo
Some people dem purpose na to dey do Ashawo
Oh no no no
Oh no no no
Me and dem Na Na (2)

( CRUCIFIX )
www.ChordsAZ.com

TAGS :