Song: Serial killer
Artist:  Badboy gr3y
Year: 2021
Viewed: 80 - Published at: a year ago

Na your problem , na big problem
If you hate on me , na huge problem
Na your problem , na big problem
If you hate on me , (Greeeeey!!!!!!)
Na huge problem


Hennessy dey pour for my watch , my time it is dripping
I'm getting money in a rush , and buy a house every season
And every other night I dey work , Government dem be snoozing
I'll be sucking on a blunt , so I'm fly to the ceiling


Reggae & blues aeh! , gbogbo eyi cruise
I heard a rumour they wan end who?
You go tell me who be the maga wey send you
Yeah yeah
Wetin consign you ?
Shey because I no dey talk I dey with strap too
And all my nigga's fit erase you likka pencil
And All the demo you dey do I'm badder than you

Cause I'mma serial killer ohh
Na me dey kill the beat e gon'
Na me dey give them vibes e gon'
Cause I'mma serial killer ohh!
Na me dey murder beat e gon'
Na me be Ted Bundy for words


Woke up in the morning & I brush up my teeth
And Look inner the mirror
Legend dey for the mirror , glorious man made interior
Omo no go do me koni , e no funny
Fit to kee for money , no be joking
Nigga no go owe me , e no funny , cause I fit to catch your body


Reggae & blues aeh! , gbogbo eyi cruise
I heard a rumour they wan end who?
You go tell me who be the maga wey send you
Yeah yeah
Wetin consign you ?
Shey because I no dey talk I dey with strap too
And all my nigga's fit erase you likka pencil
And All the demo you dey do I'm badder than you

Cause I'mma serial killer ohh
Na me dey kill the beat e gon'
Na me dey give them vibes e gon'
Cause I'mma serial killer ohh!
Na me dey murder beat e gon'
Na me be Ted Bundy for words


Na your problem , na big problem
If you hate on me , na huge problem
Na your problem , na big problem
If you hate on me , na huge problem

( Badboy gr3y )
www.ChordsAZ.com

TAGS :