Song: Status Update
Artist:  Wan Shey
Year: 2018
Viewed: 8 - Published at: 4 years ago

[Verse: Wan Shey]

I thank all my fans for giving me the will to grow
Promise to hold you down like kaba when wind di blow
For very deep sense, I no be steady Christian
But me I don di study all the signs like matrix system
Dropping broken English like ma flow na bankal
I flow way sicker than the whole Hôpital Central
I ignore CFA for be spiritual millionaire
I move ma dough from beer then investam inside common sense
I don't ball hard since I be na mash ball
I'm stuck up, ma blood needs a passport to transport
After all, I done see all kinda thing
Small pikin wey they think say na dem go be the king
But well, bro see noh
My society is caught up
People no know thеir value, they know dem na pricе for condoms
People go spread their false truths pretend like say na God tok
When Africans die, they call our skeletons numb skulls
We're drinking them
That's why we no di drop bars
Like Somalian schools bro wa industry no get class
I scratch only the truth coz wuna know say I hate lies
So right click and press coz I'm here to refresh minds
I'm radioactive like Vietnamese chicken
At times life is not fair like Senegalese women
I'm like, why buy clock when God's time is the best
So seeking humility is my one and only quest (yeah)
I drop my first single like five years late
"Wuna Morning" came late I had to get my life straight
So I dropped, thank God that my fans kept faith
Now, they're going banana's like it's Planet of the Apes uhh
Square pegs won't fit if the hole's round
The system kills more moods than a sad clown
I got this attitude when my dad died
So forgive me if I don't compromise to your lies
Colonialists their agenda don di climb fence
So I kill my conscience just to say make I get sense
Hypocrites, dem di film we without lens
For their roundtables di discuss we na for past tense
I know this verse get a lot of controversy
Na voice for common men deprived of common mercy
So men dem be di judge while I took my mind back to school
Trained my soul and spirit since regular school was April Fool
And they're still out here
Di claim say dey be saints
Di give we the impression say terrorist na Hussein
Agendas of control
They feel say we be fools
The history that we lived ain't what they're teaching in schools
But, hear ye, hear ye, it's a Passover
I hope your life flourishes like your pastor's house
I hope your remé know say you don spoil so the bullshit the same when you question what the church told
Dem say dey civilize we bro, me I laugh bad
Even wa ancestors be know say man no di bop man
Dey edit wa whole history, then teach we back
Now Africa di naked skin while grand Europe di knack
I pray God say one day all this thing go change
Say this witch on-top Africa go fade away
We get to block wa nose against their pollution
So opening wa eyes go be wa only solution
So stop being 'yes men'
Make your opinions count
Not only have a share but control over your whole lives
With one single
We don tire we dis blind date
The same chains they tied slaves
Na dem di tie wa mind dey
The second enemy for Africa na long throat
Pa dem for 90 years wey dem still dey dey di pock-nose
But occasion don finish, na time for di wash plate
The youths are taking over
We don tire for di parlé
[Outro: Wan Shey]

Status Update
Method J Studios
5:55 AM
Check

( Wan Shey )
www.ChordsAZ.com

TAGS :