Artist: Jinny Savage
Lyrics of Artist: Jinny Savage
  1. [Lyric] Okpeke (Jinny Savage)

    She wan do me well okpeke ×3 This your body mad one for me Baby girl mad one for me Make your body shake well for me Make the pami no get you too high Baby girl you get fine friends Seems like your friends like me Baby no be my faulty I remember bacca then when we Dey ask for comfort Comfort dem no give us comfort o Comfort o we gat to go...Learn More
    popJinny Savage
  2. [Lyric] No Looseguard (Jinny Savage)

    No be today wey we start to Dey run tings o Make you akpo well before you go looseguard o All my guys them Dey on tap on tap For mile 3 Rumuokwuta no time o I say no dulling no dulling No dulling All my guy dey ball like janenobly My name na makaveli naky When I come around I Dey scatter Monicu Nicu Nicu Nicu E won jubu Jubu jubu...Learn More
    popJinny Savage