Song: No Looseguard
Artist:  Jinny Savage
Year: 2021
Viewed: 27 - Published at: 8 years ago

No be today wey we start to Dey run tings o

Make you akpo well before you go looseguard o
All my guys them Dey on tap on tap

For mile 3 Rumuokwuta no time o

I say no dulling no dulling

No dulling

All my guy dey ball like janenobly

My name na makaveli naky

When I come around I Dey scatter


Monicu

Nicu Nicu Nicu
E won jubu

Jubu jubu ni+2)


I be baller call me Bolaji

Dam Dey wan see me for MTV

Say Dey wan try me but dam no fit o

Say Dey wan try me o

Pablo pass me the tobacco nobody fit full

I say no dulling no dulling

No dulling

All my guy dey ball like janenobly

My name na makaveli naky

When I come around I Dey scatter

Monicu

Nicu Nicu Nicu

E won jubu

Jubu jubu ni+2)



E don tay wе Dey hustle make nobody cap o

Too much monеy for the politin bag o

Oybani leave Me alone make I work

Make dem no come do like say dem wan stop the shine o

Monica Dey for inside the bag o

Jtunes come paronuti Nanikpo nusipotu


I say no dulling no dulling

No dulling
All my guy dey ball like janenobly

My name na makaveli naky

When I come around I Dey scatter


Monicu

Nicu Nicu Nicu

E won jubu

Jubu jubu ni+2)

( Jinny Savage )
www.ChordsAZ.com

TAGS :