Song: Ashimapeyin
Artist:  Wande Coal
Year: 2015
Viewed: 2 - Published at: a year ago

[Intro]
Black diamond, Eh
Is Wande coal ooh eh

[Chorus]
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi

[Verse 1]
They call me king coal
Everytime we rolling all the dough
Oya baby come close
Your butty high me like i never ever doze
Omo ele come pose
I go give you anything I no dey jonz
When I pull up in a ghost
Dem no get another choice but to dey toast
Oya baby... Na you fine pass
Sisi if you enter club nobody
Go reach you, go reach you
The way you shake that, the way you whine that
Nobody go beat you go beat you
And I know say you no go pretend
Cause you no be novice
You no fit tell say me you no remember
You know the story, but meanwhile
[Chorus]
Ashimapeyin ko ti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi

[Verse 2]
Aaaah I go still call you eeh
But E never reach your time ooh
And I go still holla you eeh aah aah eeh aah eeh eeh ahhhh
They call me wande coal, they call me omo dudu
Just because i sey am from Mushin
All of dem dey com dey para
You see getting that money is a must
So i gat get am gara
Still thanking GOD for his blessings
And everything else na jara

[Chorus]
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi
[Outro]
Sexy ladies around the world follow my lead
To my fellas around the world follow my lead
Sexy ladies around the world follow my lead
No need to ask no question
Just follow my lead
And I go still call you eeh
But E never reach their time ooh
And I go still call you eeh
But E never reach their time
Ashimapeyin koti kan yin
Ashimapeyin koti kan yin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tanmi
Huh huh, Sarz on the Beat
Iskaba

( Wande Coal )
www.ChordsAZ.com

TAGS :